Greetings Naija people.
This na to alert una say we don reach pass 1000 members for telegram. Na una do am. Na una biko ooo!!
Check the link to see for yoursef na
Next target na to carry una go do the same for twitter make harmony dem know say Naija no dey carry last!
Oya oooo! LFG!
4 Likes
this is coming late but it is still nice to mention,
It’s a win for all, Lets keep growing

3 Likes
Congratulations! You all are onto something great!
1 Like
We are hosting 2/5 of our events of Youth Crypto Conference in Nairobi and Kenya respectively. Hope to see you there!
2 Likes